come ask you "you don wake?" No oh, I come buy bread wey I go chop for dream.. 5. Hmmm.. You see woman wey born new pikin u still dey ask her "madam u don born? " No ohhhh, she buy am for OLX.... 6. You greet person "good morning ma" ! She ask, my pikin you don wake???? no ohhhh, I dey sleep walk.... 7. My guy ask me "O boy where u dey?" I tell am say i dey bank, nd him ask me "Wat is happening there?" Nah new yam festival.. *LMAO* . 8. My neighbour sees me opening the gates to drive out and asks me, U dey comot? Not at all... I be the new gateman 9. I dey watch film… my guy enta come ask me "Guy na film u dey watch? No naa... I dey discuss with Osuofia 10. U see me dey chop indomie come dey ask me, O boy, na indomie u dey chop so? HmmmNo ohhhh... Na fried rubber band mixed with thread.. As it stands now, abeg i need to ask u one question, no vex abeg. Add yours.
Monday, June 15, 2015
Joke-10 Stupid Question People Ask

Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment