Sunday, September 06, 2015

Joke- Made In Naija English

MADE IN NIGERIA ENGLISH.
*Abeg dress back. *If I hear pim, u go hear weeen. *Have they BROUGHT light? *The FILM is SWEET *Pls help me SLOW that fan *Mummy HAVE come *I'll tell my daddy FOR YOU *Have you paid your school fees money? *See as you BAFF up *Put the bread inside LYLON
*I strong KAKARAKA *Oya come and be going *I KUKUMA don't have your time *Shebi you have BB charger *See how her eye is entering my food *Did you see the sound of my ringtone? *I know you have come since bcoz I hear your perfume. *I wan ENTER Motor *U dey hear d smell? *shey u dey catch cold??? *Abeg leave me alone *i carry God take beg u ooo *have mummy Go *why are u lying in ma head *is uncle dat beat mε *is mε dat wil do first ADD UR OWN

No comments:

Post a Comment