Friday, July 31, 2015

Joke- Bokoharam Wahala

..........BOKOHARAM WAHALA......... Jet li, Jackie chan, James bond 007,Van Damme,Merlin,Superman, fantastic 4, Thor, Ironman, Rambo, Chow Yun Fat, Jumong, Steven Seagal, Denzel Washigton, Na inside film dem fit show skills abi?Dem hear say boko-haram don kidnap some girls and dey bomb some places o...Dem lego for 1 corner like say Nigeria no dey buy dia films.Especially dat Jet li & Jackie chan wey fit beat 500 people with bathroom slippers at a spot......and dat Steven Seagal wey sabi break person neck.Ti won bati bi iya yin re ketun se film weere kan jade.

No comments:

Post a Comment